Nigerian comedian, Real Warri Pikin has taken to her social media page, where she celebrated her husband, Ikechukwu clock 8 years in holy matrimony.
In her lengthy post, she shared a video of their past years together and teased her inlaws about paying an extra bride price for how much she has taken care of him.
“Today March 30th Make am 8years when
Isiala- ngwa Pipo follow thier Brother Ikechukwu come warri come pay e Mugu feeee…Traditionally 😁💃🏻
Inlaws Una suppose pay my Papa another Mugu feeee O! Because I have married him well😎
Una nor Dey Rate me at all, sotey Una con even tie me LEGE for my head🥲
This b4 and after video na to show Una Wetin God don use me to do for Una brothers life indeed(who finds a wife finds a good think)
The difference is Clear
B4 I marry am, If Ikechukwu Dey waka Dey come e be like who Dey go, all d vain for e neck Dey show becos no flesh to cover am but Now Everywhere stew!
HML to Us💃🏻
I will Marry Ikechukwu again❤️
#igbowife”